Wakanda Forever, House of Dragon and full list of winners of Golden Globes awards 2023Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Golden Globes 202312 minutes wey don passHollywood stars turn-up wella for di Golden Globe Awards on Tuesday. Many of di awardees no too surprise pipo sake of di quality of di winners. Fear say plenti celebrities no go show up dis year sake of di controversy wey surround di Globes prove say e dey unfounded. Stars wey show face for di Beverley Hilton hotel for Los Angeles dey happy to pose for fotos as dem walk di red carpet ahead of di ceremony. We also don select of some of di biggest names wey pose for fotos for di event.
Continue reading...